Sorry Sorry歌词,Sorry SorryLRC歌词

00:00/00:00

歌曲名:Sorry Sorry  歌手:Femi Kuti  所属专辑:《Shoki Shoki》

作词:未知  作曲:未知  发行公司:Barclay  发行时间:1999-02-15

语言:  大小:6.12 MB  时长:06:42秒  比特率:129K  评分:0.0分

介绍:《Sorry Sorry》 是 Femi Kuti 演唱的歌曲,时长06分42秒,由未知作词,未知作曲,该歌曲收录在Femi Kuti1999年的专辑《Shoki Shoki》之中,如果您觉得好的话,就把这首歌分享给您的朋友共同查看歌词,一起支持歌手Femi Kuti吧!

Sorry Sorry文本歌词

Verse 1
If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
As we [never get decided]...
Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
till the suffer reach our bone
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
i sorry sorry o, e gba mi o

编辑于2023/05/09更新

Sorry SorryLRC歌词

暂无歌词