I sorry sorry o i sorry for Africa是什么歌
00:00/00:00
歌曲名:Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)
歌手:Femi Kuti
所属专辑:《Best of Femi Kuti》
作词:未知 作曲:未知
发行公司:环球唱片
发行时间:2004-10-18
语言:英语 大小:6.08 MB 时长:06:39秒
比特率:128K 评分:0.0分
介绍:《Sorry Sorry(非洲部落最原始的音乐)》 是 Femi Kuti 演唱的歌曲,时长06分39秒,由未知作词,未知作曲,该歌曲收录在Femi Kuti2004年的专辑《Best of Femi Kuti》之中,如果您觉得好的话,就把这首歌分享给您的朋友共同查看歌词,一起支持歌手Femi Kuti吧!
Sorry Sorry -Femi Kuti
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we [never get decided]
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different [from] the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o
If my eyes no decieve me
And na true be things my ears dey hear
Politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
Dem dey make like say
Dem know o know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey o
Na so my people dey follow o o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
Sorry sorry o
As we [never get decided]
Look my friends
Dem no like to hear word
Na to dey follow follow follow dem enemies
Like zombie dem dey go dey march dey go
Dey fight for other people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different [from] the other
My people no wan know
But with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
We go suffer reach our bone
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o i sorry for Nigeria
I sorry sorry o i sorry for Africa
I sorry sorry o e gba mi o
编辑于2004/10/18更新
更多>
其他热搜歌词
- 1 曲:张天野是什么歌
- 2 No se co是什么歌
- 3 Yo que t是什么歌
- 4 Perdona 是什么歌
- 5 Tu dejar是什么歌
- 6 Todo me 是什么歌
- 7 Si sufro是什么歌
- 8 Porque y是什么歌
- 9 Pero no 是什么歌
- 10 Marjunto是什么歌
- 11 No impor是什么歌
- 12 词曲:潘耀是什么歌
- 13 笑我痴狂笑我癫是什么歌
- 14 猎猎长风云歌散是什么歌
- 15 就结出了那喜事连是什么歌
- 16 却此身不寿是什么歌
- 17 脉搏与呼吸是什么歌
- 18 作词:白思雪&兵是什么歌
- 19 作曲:梓涵是什么歌
- 20 把你记在回忆里是什么歌